posted on:2004 years
play:0 times
duration:06:39
play
pause
text
Sorry Sorry -Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we [never get decided]
Look my friends
Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different [from] the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o
lrc text
[ti:Sorry Sorry]
[ar:Femi Kuti]
[al:Best of Femi Kuti]
[by:]
[offset:0]
[00:00.90]Sorry Sorry -Femi Kuti
[00:01.96]
[02:16.03]If my eyes no decieve me
[02:20.36]And na true be things my ears dey hear
[02:25.05]Politicians and soldiers make e meeting
[02:29.80]Our country dem wan repair
[02:31.50]
[02:34.61]Dem dey make like say
[02:36.99]Dem know o know
[02:39.54]Say na dem a spoil our country so
[02:44.22]As dem dey dabaru am dey o
[02:48.98]Na so my people dey follow o o
[02:53.63]I sorry sorry o  i sorry for Nigeria 
[02:58.15]I sorry sorry o  i sorry for Africa
[03:03.60]Sorry sorry o
[03:05.41]I sorry sorry o  i sorry for Nigeria 
[03:09.71]I sorry sorry o  i sorry for Africa
[03:13.34]Sorry sorry o
[03:15.52]As we [never get decided]   
[03:17.76]Look my friends
[03:22.29]
[03:23.48]Dem no like to hear word
[03:28.40]Na to dey follow follow  follow dem enemies
[03:31.08]Like zombie  dem dey go dey march dey go
[03:37.47]Dey fight for other people
[03:39.71]Wey spoil Nigeria so
[03:42.36]These politicians and soldiers
[03:44.68]Dem be one and the same
[03:47.02]No one different [from] the other
[03:49.70]My people no wan know
[03:51.71]But with kind of leaders
[03:54.21]Africa no get hope
[03:56.67]Africans will suffer
[03:57.54]We go suffer reach our bone
[03:59.23]I sorry sorry o  i sorry for Nigeria 
[04:01.11]I sorry sorry o  e gba mi o
[04:03.26]Sorry sorry o
[04:06.75]I sorry sorry o  i sorry for Nigeria 
[04:10.43]I sorry sorry o  i sorry for Africa
[04:19.90]I sorry sorry o  e gba mi o
delete playlist
删除歌圈
next play
add to new playlist
WeChat
QQ friends
QQ space
Facebook
Twitter
Add seed music to the home screen
中文简体 中文繁体 English 한국어
关闭